Camidoh – For My Lover Lyrics

For My Lover By Camidoh

Ehhh! Odo yewu
Wetin be the matter ahh
As you the cry for my head
I dey hope say no no wey carry
Mame ooh ei wany ȝmo ooh
See i dey love you for a long long time
And i never go give up on you love
I go buy designer yea yea
But your mammy is maliaka babe
Anything that want my babe eei
You no go suffer for this life again ah
Ferrari for my lover pakam!!
Gucci shoe for my love eeh
Company for my love yea yea
Dollar bill for my lover

Akusi for my lover
Ewokple for my lover
Agbame tadi for my lover yea yea!!
Plenty fish my lover
As i dey cry cry for you
My love no do cry cry for me ooh waii
You for dey whine whine for me my love
Beauty sent from above
Odo yevu bra bra yenk
Mentie nea nea mu k (bra bra bra tank)
Mentie nea nea mu k
Va midu akpe kple akpa detsi
Ne mi wovo mia du shaku shaku na babe
Mumu fe dome me be enya de li

Come closer and see wetin i get
From ghana to naija
Na me i get banka
Keep it straight with me
No come do me amba
Bad bele energy take it away
From me my babe
Come chop my money now
Ferrari for my lover pakam
Gucci shoe for my love eih
Company for my lover yea yea
Dollar bill for my love
Akusi for my lover
Ewokple for me lover
Agbame tadi for my lover yea yea!!
Plenty fish my lover
Yeeh!! Baba
Esu momoo tsuo kae mini sane norni hum
You know the job dey over me but
Your body i want see hum
Love is sweet tebok nie cause nnȝhwȝmo
And i want take you away with me
Put you on a monday
And go to mass on a sunday yeah
Plaster for your heart ooh
Sorry for your stress ooh
Warmtn to you heart ooh
how many times i break your heart babe
Sorry for your heart ooh
Look me in the eyes ooh

Tel me say you no dey miss me yeah!!
Ferrari for my lover pakam
Gucci shoe for my love eih
Company for my lover yea yea
Dollar bill for my love
Akusi for my lover
Ewokple for me lover
Agbame tadi for my lover yea yea!!
Plenty fish my lover
Put am for my head
Wetti be your matter
Make you put am for my head

I don’t care put for my head
Wetti be your matter?
Baby put am for my head aah
Put am for my head
Wetti be your matter
Put am for my head
Oh girl
Put am for my head
Wetti be your matter
Baby put am for my head