Crayon – The One (Chop Life) Lyrics

Lyrics The One (Chop Life) by Crayon

Oh ah ye I’m Oga I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain more champagne, chop the life and forget the pain

Crayyywayyy

Early mo mo , early mo mo me I don dey wait for my Ṣokọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up, turn up
Turn up if you no get money shay you wan turn up
All of all the things wey she tell me Laánọ
But she know say my internal corrupt

Ban’lẹ make you Dọbalẹ pull up in your hood make you Dọbalẹ Àwa gángan ni ọmọ onílẹ́
I dey play football like Abedi Pele
Swaaa Ṣo orí ẹ gbà lẹ whenever you see me make you Dọbalẹ Àwa gángan ni ọmọ onílẹ́
Wetin you dey find make you comot here…

Oh ah ye I’m Oga I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain more champagne, chop the life and forget the pain
Oh ah ye I’m Oga I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain more champagne , chop the life and forget the pain, one love

Wa yitiva ngungwa
Pela wena Wa yitiva ngungwa
Yi fikile Ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena Wa yitiva ngungwa
Yi fikile Ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)
ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya KAMINA wa yi twa (yizwe)
ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)

Wa yi twa ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)
ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya KAMINA wa yi twa (yizwe)
ya KAMINA wa yi twa (wa yitwa)

Oh ah ye I’m Oga
I’m the one who shutdown the bar