Song lyrics

Burna Boy – Common Person Lyrics

Read the lyrics to “Common Person” by Burna Boy.

Burna Boy Common Person cover art
Artist Burna Boy
Genre Afrobeat

Common Person Lyrics

Bong— bong killa
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Because na God I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do me jo (Mma balanso)
Even as things no dey go my way
Even in days where I no get nothing at al (Mma, balanso)
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke (Mma, balanso)
Na me wey dey run around
Na me do the job (Mma, balanso)