Burna Boy – Ye Lyrics

Ye By Burna Boy

Yeah
My ***… die for nothing, ah
My ***… die for nothing, ah
Die for nothing, ah
My ***… die for nothing, ah
My ***… die for nothing, ah
My ***…

Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn (Tell me, tell me)

My ***, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My ***, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Ahn, ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate
(I can’t come and *** myself)
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way
(I can’t come and *** myself)
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My ***, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My *** what’s it gon’ be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit

Different things dem happening
Schemes and packaging
In a one night, fourshows I’m juggling
Flow like the ocean, my boat I’m paddling
Shout out Shina Peller
That’s my bro; my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be commissioner, I be head of state

But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

My ***, what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My *** what’s it gon’ be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwaburna
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye


Thanks to “Jeanee Omotayo” For Adding These Lyrics

YouTube video