CKay – capture my soul Lyrics

capture my soul Lyrics – ​CKay

On me, on me, on me, on me
Fala sit on me, oh
Girl be loving

Till the morning
Morning, morning, oh
Make we reduce
All the fighting
Increase the loving, oh-oh

Fefenefe fe
Your body the wer, wer
Am in love with you, am in love with you
Make I leave you for were
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go,o wo wo
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

From the night, till the morning
Yeah, you know it and you want it
Cause you fine and you sexy
Nwa baby, I do me gently
Way you show me shege
No use me play, dance to my ragae
Are you ready, park your bag make we fly go paty
Answer, answer me over me

Only you fit to control me
With your face and your big body
Abegi no kili somebody pikin, for here
Over me, only me wey fit handle you
Make my waist no the confuse you
Abegi no kili somebody pikin, for here

Fefenefe fe
Your body the wer, wer
Am in love with you, am in love with you
Make I leave you for were, were
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go,o wo wo
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

YouTube video