Already Falling Lyrics

Published

Davido Already Falling cover art

Already Falling Lyrics by Davido

Uh, Olómì jọ́
Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah, yeah (Ah, yeah)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me?
Yeah-yeah, yeah-yeah, I’m already falling
Olololo
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

Ayaya, falling in love
Yeah, yeah

Mm, oremi, oremi (Oremi, yakata)
Abeg, oh, ogịnị? (No give me heart attack)
Girl, I go pay (Girl, I go pay, yayaya)
Yes, I go fire down (If you fire, yayaya)
Oya, activate me (Yayaya) and hold me ’cause I’m falling in love with you
Mm, oshokor, oshokor (Oshokor, yokoto)
You give me, I take am
Man, I go pay (Man, I go pay, dadada)
Who be that wey dey talk? (Holy Ghost, rabada)
Baby, I dey craze for your matter, so hold me ’cause I’m falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south, I dey go north
Girl, you pack am, it’s a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e burst out, I dey mess up
So, hold me ’cause I’m falling in love with you

(Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah, yeah
(Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me?
(Ah-ah-ah) Girl, I’m already falling, yeah

Baby, which one be this one wey you wan dey do?
(Baby, which one be this one wey you wan dey do?)
Mm, we don plan the rendezvous (Vou’, ah)
Count me, I’m all in, baby, this night I’m falling in love (With you)

(Semsei)