LCND Lyrics – Davido
Make I tell you something, life is not fair
Lost many of my guys but I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fierce
So oh-oh-oh-oh
I just won flex this life oh
Before I leave this life oh wey
Ko s’omo na, mo ma jaiye mi
Mo jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh wey
Ko s’omo na, temi ye mi
Temi ye mi
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
*** up for the stars
Oh wey, oh wey oh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
Legends can never die
*** up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
I get many things wey I want to talk about oh
Want to talk about
Wetin my eyes see sey my mouth no fit talk oh
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball make them call me Lukaku
So oh-oh-oh-oh
I just won flex this life oh
Before I leave this life oh wey
Ko s’omo na, mo ma jaiye mi
Mo jaiye mi
I go double the bag oh
If I hear say I slack oh wey
Ko s’omo na, temi ye mi
Temi ye mi
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
*** up for the stars
Oh wey, oh wey oh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh
Legends can never die
*** up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh wey, oh wey oh