EF Moon - Me Gan Gan Lyrics

EF Moon Me Gan Gan cover art

In "Me Gan Gan," EF Moon turns a psalm into a boast of hard-won self-worth, insisting from now on everyone must know he is not small. Poverty and barrenness once defined him, but now he refuses distraction, choosing money as his dopamine and guarding his savings and time from those he calls wise people. The repeated phrase becomes a chest-beating mantra, a refusal to shrink again. The message lands as defiant pride: he would rather die than return to being overlooked.

Me Gan Gan Lyrics by EF Moon

Pslam chapter 1 vs cat
What does it say?
E say
Na me gan gan
Na me gan gan
Na me gan gan
No small

Huh
Henceforth
Hence for fi
From now on
Hencefor for
(Hencefor for)
Hence for for
(For for)
Make them dey conversant with I no small
Cause in reality I no small
Firin fifi fifin
I fit beat my chest
I fit beat my mouth
I’ve been poor before
I’ve been barren sef
Iyaw!
I no get lyawo

Na me gan gan
Na me gan gan
Na me gan gan

I no need bum bum
I no need bum bum
Dopamine on money
Sopamine omo

E say, I rather die than to be small
Ef
Sir
Merican
The call me the merican
The call me the merican
Juvenile wey been dey crush on chamrian
Charians dey crush on me now but
Life dey move rush rush now so
They wan touch touch my savings
They wan touch touch my time
I call them wise people
Wise people
Wise people
I no greeee gan gan
I no greeee gan gan

Na me gan gan
Na me gan gan
Na me gan gan

I no need bum bum
I no need bum bum
Dopamine on money
Sopamine omo