Kizz Daniel – Buga (Lo Lo Lo) Lyrics

Buga (Lo Lo Lo) Lyrics – Kizz Daniel

Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
Collect your money
Wake up, eh!
Collect your money
Collect your money
Wake up
Giddem

Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ ***
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

Gbe’ra, Oh Ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake Up)
Go baller, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ ***
You don work, you don try
You suppose dey ***
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don ***
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you ooo

(O-lo-lo-lo) (let me see you)
(O-lo-lo-lo)
(O-lo-lo-lo)
You don work, you don try
You suppose to dey flyAlbum: Maverick (2023)