Mr Eazi – Advice Lyrics

Advice Lyrics – Mr Eazi

I don’t need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you, then they *** you, omo na the story of my life
Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguise
Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size, oh chale
No be my size, oh chale

I don’t wanna go outside, wan wa mi
Nigboro Sango, wan wa mi
Awon Temi gan, wan la mi
Omo ma lo filokulo, don’t try me, yeah
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don’t need advice
Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size
Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguise, oh Chale
No dey disguise, oh Chale
First they love you, then they *** you, omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey, me sef i be hannibal
I dey chop flesh, omo I be cannibal
And my *** Belly, omo he be ***
Omo for the matter i be like Kabila, I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money, only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If I hear pim, I go cause kasala
If I drop gbedu, e be straight galala
I dey like Martyr, Ken Saro-Wiwa
For their badmind, me I for dey shalanga
If my man *** up, I go treat the matter
If your man *** up, I go street the matter