Song lyrics

Mr Eazi – Olúwa Jọ̀ Lyrics

Read the lyrics to “Olúwa Jọ̀” by Mr Eazi.

Mr Eazi Olúwa Jọ̀ cover art
Artist Mr Eazi
Genre Afrobeat

Olúwa Jọ̀ Lyrics


Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name

Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change ’cause I no dey pick their call
Some vex for me ’cause I unfollow them for Instagram

E be hard to know person wey love me for real
Swear to God I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash

Oluwa jọ
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi silẹ lailai
Oluwa jọ
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi silẹ lailai