FUN Lyrics by Rema
London
Another banger
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit
We litty, hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this
I no get competition my enemy na sapa (Say na sapa)
Na why I gara (Na why I ga)
‘Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Omo mi my dream big my pocket filled with green salad
MIA email me, I can’t give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit
We litty, hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this
Oyo, oyo (Oyo)
The streets ain’t got no love (No love)
Hm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond
They go say you’re the one who’s immature, like say na your fault
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time brother mi, no rush
Abeg pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate no my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I’m dripping
Kpelu water fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit
We litty, hm
Pushing P’s on lowkey
Don’t play with me, I do this
