Sikiboi – Miss you Lyrics

Miss you Lyrics – Sikiboi

You’re right here but I
The girlie ’em boy

You’re right here, But i miss you
As idey try to sadi youwu
And anytime wey you come through
I feel you oh my baby baby.
Beast youul
You give me love wey dev, give me joy, Ehhh Na the reason i dey colombi yah oh
Call all your friends make them hop On me And make we all jolly and make we all party now oh
Break it and whine for me
Oh yeh go down on me
Make i see harmony
No dey look time on me
Pieces my head
Come to me bed
Make i fit check something
Make i fit check something
I dex form but i miss you And if i see you i fit kiss you
Luz i love you
And even thou you dey stress me
I no go fit ever leave you
Cuz i need you
Tove you no be big big talk
I need you, only you you dey give me joy
Can never love another lady
Na only you wey be my baby aaaa.
Baby don’t lie.
don’t lie,
don’t lie lie lie aaah
You’re feeling the boy now
Oh yeh You’re feeling the boy now
Baby don’t lie don’t lie
don’t lie lie be aaah
You’re feeling the boy now
You’re feeling the how now
You’re right here
But i miss you
As i dey try to sabi you
And anytime wey you come through
I feel you
Oh! my baby baby
Beast youuuu,
You give me love wey dey give me joy Eh!
Na the reason i dey colombi yah oh
Call all your friends make them hop On me
And make we all jolly
and make we all party now oh
Baby don’t lie don’t lie
don’t lie lie lie aaah
You’re feeling the boy now
Oh yeh! You’re feeling the boy now
Baby don’t lie don’t lie
don’t lie lie lie aaah
You’re feeling the boy now
You’re feeling the boy now
The girlie ’em boy
Sikiboi

Yol Watch this..

Spyritmyx

YouTube video