Simi – Woman Lyrics

Woman Lyrics – Simi

Woman don suffer o, Lowo everybody
Suffer suffer for world “Aamen”
Enjoy for Heaven
Man no like woman, woman no like woman
She no be like water “water e no get enemy”

If woman no wan marry o “She no be woman”
If woman no wan carry omo “She no be woman”
If she no get man 4 side, dey go dey push her on aside
And Eventually o, Dem go suffer suffer woman

I never talk finish, I never talk finish (I never talk)

Woman woman woman, nobody be like woman

Na so so submission o, shey we get assignment
Suffer suffer for world “Aamen”
Enjoy for Heaven
But you no pay attention, to the intimidation she dey face dripnaija
She no be like water “water e no get enemy”

If woman get confidence o “She no be woman”
Woman get money won ni ashewo ni “She no be woman”
If she no get man 4 side, dey go dey push on her aside drip naija
And Eventually o, Dem go suffer suffer woman

I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
Woman woman woman, nobody be like woman

I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
I never talk finish, I never talk finish (I never talk)
Woman woman woman, nobody be like woman

Aamen!!! Aamen!!!
Woman woman woman, nobody be like woman

Aamen!!! Aamen!!!
Woman woman woman, nobody be like woman

YouTube video