Victony – Glory II Lyrics

Glory II Lyrics by Victony

Prayer for my people, beggi help me say “Amen”

Say we no go suffer, up until forever when
Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air
Dem dey copy we say, “Way we get the upper hand”

Come on baby, you can have a look
Come see how we livin’, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk, na Hallelu’

All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God, glory to God

Somebody say, “Oghene doh”
Say dem for give me a little love
Wey I for use push a little more

If I talk the things wey we do
You for tell me say, no be true talk
Even when I dey for ground, I dey moonwalk

Glory to God, glory to God oh

Ehen, kabu-kabu, Bentayga

Tequila we no dilute, bad behaviour
Kele wey dey do balloon, them dey here
See that one for black, her name na Temptation

Anything she want, I got it I say so
Chrome Hearts to remember your saviour
Birkin, you go use that one play

So we for flex on everybody wey say we be failure
(Ooh-ah-ooh, ah)
I pray I never lose myself on this road

Dem never see ebelebe for beast mode
So I dey show them stubborn
I wear my chain for head, to show my pain torments me

Nobody suspect, pray my heart repair
I dey feel am for my bone oh
I still dey feel am, dem no know so, eh

Glory to God, glory to God (Ooh-ah-ooh)
Somebody say, “Oghene doh”

Say dem for give me a little love (Yeah, yeah)
Wey I for use push a little more
If I talk the things wey we do (Oh)

You for tell me say, no be true talk
Even when I dey for ground, I dey moonwalk
Glory to God, glory to God oh

Say my, name Lord
Save my, saviours

Red sky, I sail on
Keep my head ***, and lay low
Need a bird eye, for the radar

Need a third eye, for the traitors
Say my, name Lord
Hear my

Prayer for my people, beggi help me say, “Amen”
Say we no go suffer, up until forever when (Until forever when o)

Bad belle dey pray, I see ya fingers in the air (Air)
Dem dey copy we say, “Way we get the upper hand” (Say way we get the upper hand o)
Come on baby, you can have a look

Come see how we livin’, we put sparkles in the roof
Only thing wey you fit talk, na Hallelu’
All I do is win, my life a movie in a loop

Glory to God, Glory to God