YKB – SAN SIRO Lyrics

SAN SIRO Lyrics – YKB

Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing the future…for you
yusuf baby, baba siwon

Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
If the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
‘cause you get more sense
Than bachelor degree or masters

i’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counselor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you…

The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket

The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
till I enter casket

Casket
Till I enter casket

Ooooh Ooooh Oh my days
I need a lawyer wey go rest my case
I need a doctor wey go cure my craze
And I fit call Dre but then
It’s only you that can treat me better
I’m still waiting for your call up letter
If you post me, I no go redeploy
Shey you no dey see the boy

i’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counselor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you…

The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket

The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
till I enter casket

Casket
Till I enter casket

the amount of loving wey i possess
e big pass wetin i go fit to profess
my baby teach me to love she my professor
and also my mother confessor

Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing my future with you
yusuf baby, baba siwon

YouTube video

Categories YKB