Adekunle Gold & Simi – Blue Fire Lyrics

Blue Fire Lyrics by Adekunle Gold & Simi

My baby ọmọ nla
All of these years you been riding beside me
My baby ọmọ nla blue fire
Olololololololo
Your supremacy final
Don’t be surprised if I buy you a Bentley
Ma ra diamond special design

Kokoro meji lo pade, ah
Meeting you no be chance na fate
Many people can’t relate
Ẹ ba mi kira fun baby mi, ah
You know, you know, you know
Baby to duro deserve my everything
I give you everything ọmọ daada

My baby ọmọ nla
All of these years you been riding beside me
My baby ọmọ nla blue fire
Olololololololo
Your supremacy final
Don’t be surprised if I buy you a Bentley
Ma ra diamond special design

Ah ah, ah ah
After you na you
Because I dey with you everything so good
You’re the one I choose
Ifẹ yii ma *** o munu mi dun
All of our history
It’s not a mystery, what it means to me
Long as you dey with me
Everything will be the way it’s supposed to be
Na only God fit take wetin God give us
Nobody fit break am just because
Dem try na dem go tire
Me and you set the world on fire

My baby ọmọ nla
My bọbọ ẹja nla
All of these years you been riding beside me
My baby ọmọ nla blue fire
Olololololololo
Your supremacy final
Don’t be surprised if I buy you a Bentley
Ma ra diamond special design

Whether na home or away
Know say this love go stay the same
Fight for your love Ali Bomaye
Tell mama say I wan take your name
Show me mercy make I no frustrate
Ah, you be the judge wey dey judge my case o
The medicine wey dey cure my craze
One of one I cannot replace
You know, you know, you know
Baby to duro deserve my everything
I give you everything ọmọ daada

My baby ọmọ nla
My bọbọ ẹja nla
All of these years you been riding beside me
My baby ọmọ nla blue fire
Fire, fire oh
Your supremacy final
Don’t be surprised if I buy you a Bentley
Ma ra diamond special design
Fire, fire oh
Fire, fire oh