Song lyrics

Adekunle Gold – Win Lyrics

Read the lyrics to “Win” by Adekunle Gold.

Adekunle Gold Win cover art
Artist Adekunle Gold
Genre African Popular Music

Win Lyrics

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company

Big love to mama she raised a man (A Young King)
And Blessings to friends that hol me down (For loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I’m not tryna lose
Don’t wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space
Big love to mama she raised a man (A young king)
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up

I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene

Win-win
Win-win
Win-win
Win-win

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don’t wanna be like you