Song lyrics

DaVido – Anything Lyrics

Read the lyrics to “Anything” by DaVido.

DaVido Anything cover art
Artist DaVido
Genre Afrobeats

Anything Lyrics

People talk, people talk but nobody fit fill my position
But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo?
Gats, go hard or go home, I don reach your goal post
I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow
You can’t catch me sleeping on God

Why me go lay low? When I get many people for my pay-roll
Ahhh, one billi one day, o ṣa mọ Oluwa lo n ṣe
Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan
No get time to sleep, leave pressure for the weak

No go stop, know I put my life on this p so long
And as I dey I fit conquer anything, anything, anything, anything

Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an
I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone but I steady lock up
Balling na normal thing, and I bin don blow by 17
But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh