C’EST LA VIE Lyrics by Fireboy DML
All the skeletons for my cupboard
All my flaws and my true colors
Oh, I
I show you
Everything I am, I show you
Oh, I
I show you
I no hide anything from you
I don fall for you
Omo, no be my fault
But my love for you
Be like it’s not enough, oh
C’est la vie
C’est la vie
Ye, ye!
Ou, ou, ou, ou
C’est la vie
Wetin you take from me?
(Pass money wey dey my wallet)
Wetin you do to me, omo, I no fit forget
For my body and my soul, I don too collect
I swear to Jah, I fit no ever love again
Alele, where the party dey? I’m on my way
Ele, ah, kilode?
Oya, play the song, make I kijomole
Give me tequila, make I shayo
Give me cololo, make I puff
She do tinini with my ‘nnuh’
She do tanana with my love
Oh
I don fall for you
Omo, no be my fault
But my love for you
Will never be enough, oh
C’est la vie
C’est la vie
I don fall for you
Ou, ou, ou, ou
But my love for you
Ou, ou, ou, ou
(C’est la vie, c’est la vie)
(C’est la vie, c’est la vie)



