Song lyrics

Joeboy – Count on Me Lyrics

Read the lyrics to “Count on Me” by Joeboy.

Joeboy Count on Me cover art
Artist Joeboy
Genre Contemporary R&B

Count on Me Lyrics

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean
I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out out out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean
I don’t know what I am about o na

YouTube video